ayra starr Ft. ckay Beggie Beggie free mp3 Download
SONG DETAILs
Artiste; ayra starr.
Featuring; ckay.
Title; Beggie Beggie.
Category; New Music.
Region; Naija Music.
Prolific gifted Nigerian star artiste, Ayra Starr out with yet another incredible track that was aptly captioned, “Beggie Beggie” featuring Nigerian superstar singer, Ckay and it's right here for you.
NOTICE! NOTICE!! NOTICE!!!
Here is a direct special message to you our lovely users. On our platform, mp3ies Media, we also have other categories for latest updates on Movies, Sports, Lyrics and more.
Furthermore, you can cop this classic vibe and other amazing Ayra Starr, Ckay Songs available for you.
Download Beggie Beggie by Ayra Starr below and share!
DOWNLOAD HERE
Check out Beggie Beggie lyrics by Ayra Starr which features Ckay below!
(Louddaaa)
[Intro: Ayra Starr]
Yaaaeeh… Yayaya Yaaheee!
Yaaaheee eheeyee!
[Verse: Ayra Starr]
We were only lovers
Before the love came in
Now you be soldier
General no send me
Now I'm alone
Now wey you no send me
You just dey pose
You just dey bobo me
You just dey go
You no dey answer me
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh
[Chorus: Ayra Starr]
See the way I de beg you she Bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh
[Verse: Ckay]
E no be you e be me
Normally I no dey do like this
But nobody holy
No be say I be John the baptist
I got issues (Got issues)
Girl, I made you cry and I gave you tissues
After that I kissed you
Then we made sweet love like we always do.
[Pre-Chorus: Ckay]
Say I led you on
You sef dey follow me
We were having fun
Then suddenly the love came in
Ewo ewo kilode oh
Ewo ewo kilode oh
[Chorus: Ayra Starr]
See the way I de beg you she Bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh
[Verse: Ayra Starr]
I wish I said this before but you're messing with my mind
Sing me songs, make some love
Put your hands on top my thighs
I know say you be hot cake
Hundred yards, husband material
But me sef I be hot cake
Hundred yards, wifey material
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh
[Chorus: Ayra Starr]
See the way I de beg you she Bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh
We were only lovers
Before the love came in
Now you be soldier
General no send me.