Reekado Banks Ft. Tiwa Savage & Fiokee Like audio mp3 Download
SONG DETAILs
Title; Like.
Artiste; Reekado Banks.
Featuring; Tiwa Savage and Fiokee.
Category; New Music.
Region; Naija Music.
Prominent multi talented Nigerian star artiste, Reekado Banks joined forces with Tiwa Savage and Fiokee to come through with this impressive masterpiece track which was titled, “Like” and it is right here for your listening pleasure.
NOTICE! NOTICE!! NOTICE!!!
A special message to you our esteemed users. On our platform, mp3ies Media, we also have other categories for latest updates on Movies, Sports, Lyrics and more.
Now you check out this well-crafted track and some other amazing Reekado Banks, Tiwa Savage, Fiokee Songs for your playlist.
Share/download Like by Reekado Banks down below!
DOWNLOAD MUSIC
Check out Like lyrics by Reekado Banks below!
To all the girl wey dey sing song yeah
Ah reeky baby oh
Fiokee Tiwa Savge
Me I get girl I go die for I get girl I go sing for
50 girls on defaults But na you be the one I go kill for
Baby girl you be jailer hanculf me no go leave me oh
You be one in a million baby chop all my million
See like Wizzy baby I manya oh manya oh manya oh
Like Davido you get fire oh fire oh fire oh
Tiwa baby malo oh malo oh malo oh
She say reeky jeje oh jeje oh, jeje oh
Go go go shawdy girl its your birthday
Go go go shawdy you know its your birthday
Go go go shawdy yeah its your birthday
Go go go shawdy you know its your birthday
Kama lole dance to the beat no dey frustrate me
Loving the way you concetrate
The way that you whine that your body eh eh
Baby kama lole dance to the beat no dey frustrate me
Liking the way you concetrate
The way that you whine that your body killing me slow
See like Wizzy baby I manya oh manya oh manya oh
Like Davido you get fire oh fire oh fire oh
Tiwa baby malo oh malo oh malo oh
She say reeky jeje oh jeje oh jeje oh
Go go go shawdy girl its your birthday
Go go go shawdy you know its your birthday
Go go go shawdy yeah its your birthday
Go go go shawdy you know its your birthday
Baby only you I go dance for
Loose control no be my fault
And every time I’m with you
I dey feel so cool
I no send take my mask off
See baby boy you be Jailer
Handcuff me no go leave me o
You be one in a million
Make I chop all your millions
I dey pray make we last long
I no fit live without you my love
The thing I feel for you dey strong
Don’t you switch on me boy, mai lo
See like Wizzy baby I manya oh manya oh manya oh
Like Davido you get fire oh fire oh fire oh
Tiwa baby malo oh malo oh malo oh
She say reeky jeje oh jeje oh jeje oh
Go Go Go Shawty
Go Go Go Shawty
Oh my God Fiokee
Swaps Swaps